(Poem written in Nigerian Pidgin English) We dey hearam for morning, For afternoon sef we dey hearam, We dey hearam for night. Dem dey halaram, We no dey rest. Subsidy! Subsidy!! Subsidy!!! Dis subsidy sef. Dem say na awuf money Wey we dey chop, Dem say na government money. Awuf money we no see, Government we no see, Na so so suffer we dey. Kidnappers dey kidnap us, Thieves dey thief our property, Militants dey murder us, Better things we no dey see. Upon dat, Dem still dey hala subsidy, Dis subsidy sef.
------------------------------------ Yahoo! Groups Links <*> To visit your group on the web, go to: http://groups.yahoo.com/group/AfricanLanguages/ <*> Your email settings: Individual Email | Traditional <*> To change settings online go to: http://groups.yahoo.com/group/AfricanLanguages/join (Yahoo! ID required) <*> To change settings via email: africanlanguages-dig...@yahoogroups.com africanlanguages-fullfeatu...@yahoogroups.com <*> To unsubscribe from this group, send an email to: africanlanguages-unsubscr...@yahoogroups.com <*> Your use of Yahoo! Groups is subject to: http://docs.yahoo.com/info/terms/